Wt/pcm/fufu
Appearance
Naija
[edit | edit source]Where di word from come
[edit | edit source]From Yoruba fufu.
How de dey talk am
[edit | edit source]- /fùfú/
Noun
[edit | edit source]- Swallow wey dem dey use cassava make. some people dey call am akpu.
- I like fufu.
- I like fufu.
- I no go ever fit stop to chop fufu lailai.
- I can never stop eating fufu.
- Dem dey deir papa house dey chop amala, dey chop fufu.
- IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__247, They are in their father's house, eating amala, eating fufu.
- And dis kind of soup wey I dey talk about, you fit eat am with pounded yam, you fit eat am with fufu, you fit eat am with eh... even your semo sef.
- IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__39, And you can eat this kind of sauce I'm talking about with pounded yam, you can eat it with fufu, you can eat it with uh... even your semovita.
- I like fufu.
Word wey be like am
[edit | edit source]How de dey talk am for anoder language
[edit | edit source]English: A processed powdery cassava eaten with soup