Wp/pcm/Yuganda
Jump to navigation
Jump to search
Yuganda is a kontri in di Afrikas. Dem blow Swahili and Inglish. Di Prezident dey Yoweri Kaguta Museveni. Di kontri get corruption plenty.
Rilijon[edit | edit source]
85 percent bi Kristian and 12.1 percent bi Muslim.