Wp/gpe/Asokore Mampong

From Wikimedia Incubator
< Wp‎ | gpe
Wp > gpe > Asokore Mampong
Asokore Mampong
human settlement
ContinentAfrica Edit
CountryGhana Edit
Located in the administrative territorial entityAsokore Mampong Municipal District Edit
LocationAshanti Region Edit
Coordinate location6°42′0″N 1°34′0″W Edit
Map

Asokore Mampong be Asokore Mampong Municipal Assembly ein capital, district wey dey Ashanti region of Ghana inside. Popularly dem know am sake of Kumasi Academy wey be senior high school den SSNIT Affordable housing projects. Nana Boakye-Ansah Debrah be Asokore Mampong chief.

Geography

Boundaries

De town wey dey border for de north be Parkoso, den Mesuam, wey dey west by Sepe Tinpomu den Adanyasie, wey dey east be Nsenie-Kentinkronu den to de south be Ayigya.

Location

Asokore Mampong be 10 kilometres from de centre of Kumasi. Asokore Mampong be dormitory town.[1]

Education

Dem know Asokore Mampong sake of Kumasi Academy,[2][3] second cycle institution wey dey locate for there.[4]

E be residential area give workers for chaw companies for Kumasi inside, chaw hostels be available so say dem go serve students wey comot de Kwame Nkrumah University of Science and Technology (KNUST).

Healthcare

De Garden City Hospital, Academy Clinic den Legacy Hospitals dey locate for Asokore Mampong inside.

Notable places

De affordable housing projects get bola site for de area inside for ein buildings.[5] Two additional notable places dey. De Osei Tutu Nyamekesie den Okomfo Anokye sword dey locate for de town inside.De Asokore Mampong Palace be bola wey dem san design am well wey dey locate for de town ein centre. De palace dey tap for 4acre top. Nana Boakye-Ansah Debrah wey be de chief for de town wey design den build am.

References

  1. http://sekyereeast.ghanadistricts.gov.gh/?arrow=dnf&_=25&r=2&rlv=towns
  2. http://www.centralregion.gov.gh/index.php?option=com_content&view=article&id=34&Itemid=57
  3. https://www.modernghana.com/GhanaHome/regions/schools.asp?menu_id=6&sub_menu_id=310&gender=&s=a
  4. http://www.ghanaschoolsnet.com/page/list-of-senior-secondary
  5. https://www.modernghana.com/.../affordable-housing-scheme-begins-in-kumasi.html