Wp/gpe/Akyaawa Yikwan
Sex or gender | female ![]() |
---|---|
Country of citizenship | Ghana ![]() |
Given name | Akyaawa ![]() |
Father | Osei Kwadwo ![]() |
Languages spoken, written or signed | English, Asante ![]() |
Occupation | negotiator ![]() |
Floruit | 19. century ![]() |
Ethnic group | Asante ![]() |
Akyaawa Yikwan be royalty from de Asante Kingdom wey serve as chief negotiator of de 1831 Anglo-Asante peace treaty.[1]
Ein life matter
Akyaawa Yikwan be de kiddie (daughter) of king Osei Kwadwo of de Ashanti Kingdom wey dey West Africa. Na ein mommy be customary wife give king Osei Kwadwo.[1]
De Ashanti take tax from castles den forts along de coastal belt of Ghana around de middle of de seventeenth century. After say dem loss de battle of Akatamanso between de southern states den de kingdom of Ashanti wey see de liberation of de Ga-Adangme den de rest of de southern states from de Ashanti, den de renunciation of Ashanti lordship over demma lands,[2] Akyaawa Yikwan wey na dem dey bell am as "woman wey get masculine spirit", dem arrest am wey dem sell am give de Danes. Dem kill two of ein brodas for war wey ein son in-law Oti Payin too dem behead am.[3]
Peace treaty
De Council of Merchants for Accra wy na edey include de British dey feel say na dem go fi use de position of Akyaawa Yikwan open up communication den trade opportunities plus Kumasi, de capital of de Ashanti Kingdom. British people buy Akyaawa Yikwan wey dem release am for 1831 insyd as emissary give de kingdom of Ashanti as dem attempt say dem go open up trade routes between de two parties.[3]
References
- ↑ 1.0 1.1 Wilks, Ivor (1989-09-29). https://books.google.com/books?id=NSs4AAAAIAAJ&q=Akyaawa+Yikwan&pg=PR37 CUP Archive. ISBN 9780521379946.
- ↑ https://www.ghanaweb.com/GhanaHomePage/NewsArchive/Battle-of-Katamanso-is-important-for-all-Ghanaians-26126
- ↑ 3.0 3.1 Smith, Bonnie G. (2008). https://books.google.com/books?id=EFI7tr9XK6EC&q=Akyaawa+Yikwan+born+in&pg=RA3-PA454. Oxford University Press. ISBN 9780195148909.