Wp/gpe/Akwapim South (Ghana parliament constituency)
Akuapem South Constituency
Country | Ghana ![]() |
---|---|
Located in the administrative territorial entity | Eastern Region ![]() |
Akwapim South be one of de constituencies wey dey represent for de Parliament of Ghana insyd. Edey elect one Member of Parliament (MP) by de first past de post system of election. Na Akwapim South be Aburi-Nsawam constituency till dem divide am for 2012 insyd wey ecam turn Akwapim South den Nsawam Adoagyiri constituencies.[1]
Dema Boundaries
De seat dey entirely for de Akuapem South Municipal Assembly of de Eastern Region of Ghana insyd.
Members wey dey Parliament
Election | Member | Party |
---|---|---|
1992 | Vida Yeboah | |
1996 | Vida Yeboah | |
2012 | Osei Bonsu Amoah | New Patriotic Party |
2016 | Osei Bonsu Amoah | New Patriotic Party |
Make you see dis one too
- List of Ghana Parliament constituencies
- Akuapim South Municipal District
References