Wp/gpe/Agenda 2063

From Wikimedia Incubator
< Wp‎ | gpe
Wp > gpe > Agenda 2063
Agenda 2063
plan
Official websitehttps://au.int/en/agenda2063 Edit

Agenda 2063 be some initiatives wey dem proposed den san dey work on by the Africa Union[1]. Dem adopt am on 31st January 2015 for the 24th Ordinary Assembly of the Heads of State and Governments of the Africa Union for Addis Ababa[2].

De first time dem propose dis agenda be when dem dey do the 21st Ordinary Assembly on 26th May, 2013[3], dat be after 50 years way dem create de Organisation of African Unity, say ebi plan for de 50 years way go come. de goals dem state give de agenda bunch way dem be economic development (way poverty eradication for one generation dey inside), political integration (dem go create federal or Confederate United Africa), dem go improve democracy den justice, establish security den peace for de continent top, dem go strengthen cultural identity through "African renaissance" den pan-African ideals, gender equality, den political independence from foreign powers[4].

President Alassane Ouattara, president give Ivory Coast[5], present de First Continental Report on the Implementation of Agenda 2063, for 10th February 2020, which dey mark de start of biennial reporting cycle. e dey measure progress way dem set against some goals dem set for de first Ten-Year Implementation Plan, way dem launch am plus an interactive online dashboard way dey show progress for de individuals areas give the the Agenda den de geographical regions.

Flagship projects

De Agenda get 15 flagship projects, way dem identify say ebi key way go enable den accelerate de progress for all dey areas of development[6]. Dem be:

  1. A high-speed train network way de connect all African capitals den commercial centres
  2. De formulation of a strategy way go transform the African economy from a supplier of raw materials to one way dey actively uses ihn own resources
  3. Dem go establish de African Continental Free Trade Area
  4. Dem go introduce de African Union Passport, den comot all visa requirements give people way get am
  5. Dem go end wars, civil conflicts, gender-based violence, den violent conflicts by 2020
  6. Dem go build of de third Inga Dam
  7. Dem go establish Single African Air-Transport Market
  8. Dem go establish Annual African Economic Forum
  9. Dem go establish some set of financial institutions, envisaged as an African Investment Bank, a Pan-African Stock Exchange, an African Monetary Fund, den African Central Bank
  10. A pan-African digital data network
  11. Dem go develop a common African strategy for the use of outer-space technology
  12. Dem go establish an African open, digital, distance-learning university
  13. Cooperation on cyber security
  14. Dem go build a Great African Museum, preserving African cultural heritage den promote pan-Africanism
  15. Dem go compile an Encyclopaedia Africana way go be an authoritative resource for authentic history of Africa and African life.

Implementation.

Dem establish de African Continental Free Trade Area (ACFTA) as dem adopt some agreement for March 2018 inside, way e become operational for 1st July 2020[7]. Dem saa establish African Investment Bank den Africa Monetary Fund, way de headquarters go Tripoli, Libya den Yaoundé, Cameroon respectively. Egypt dey make ready so say dem go host the Africa Space Agency[8]. Dem create Pan-African Virtual and E-University (PAVEU) so say e go be de digital arm give de Pan-African University, way e dey offer some three courses as dem start[9].

Bunch of the projects dey standby sekof dem no get money or funding give dem[10].

References

  1. https://au.int/en/agenda2063/overview
  2. https://web.archive.org/web/20191212132137/https://www.un.org/en/africa/osaa/peace/agenda2063.shtml
  3. http://www.un.org/en/africa/osaa/pdf/au/50anniv_declaration_2013.pdf
  4. https://au.int/agenda2063/goals
  5. https://web.archive.org/web/20200224140034/https://www.africanews.com/2020/02/10/african-union-au-summit-first-continental-report-on-implementation-of-agenda-2063-unveiled/
  6. https://au.int/agenda2063/flagship-projects
  7. https://www.nepad.org/agenda-2063/flagship-project/african-continental-free-trade-area-afcfta
  8. https://qz.com/africa/1550551/egypt-to-host-african-space-agency/
  9. http://paveu.africa-union.org/about-us/
  10. https://www.nepad.org/agenda-2063/flagship-projects