Wp/gpe/Adansi North District
Country | Ghana ![]() |
---|---|
Located in the administrative territorial entity | Ashanti Region ![]() |
Coordinate location | 6°17′0″N 1°31′0″W ![]() |
Shares border with | Bekwai Municipal District, Bosome Freho District, Obuasi Municipal District ![]() |
Coextensive with | Fomena Constituency, Adansi-Asokwa Constituency ![]() |

Adansi North District be one of de forty-three (43) districts wey dey Ashanti Region, Ghana[1]. Originally dem create am from two former districts for 17th February 2004. Adansi West District den Adansi East District; wey make de remaining part come join Obuasi Municipal District den Adansi South District respectively. For 15th March 2018, dem split de southeast part take create Adansi Asokwa District. De district dey de southern part of de Ashanti Region, wey Fomena be demma capital town
Economy
Adansi North District get six natural forest reserves den Obuasi Gold Mine wey be de ninth (9th) gold mine wey bola for de planet top.
Education
Adansi North District get 195 schools den 4 hospitals, Fomena get de district education office.
Tourism
Dem get Kwapia shrine wey be major tourist attraction for de Adansi North District.
References